Playing
Home >> Pidgin English >> ow Akpos take dey cross men road for naija luk rite and left incase car and bike dey com, con look up incase aeroplain wan fall, look down for bomb,
Pidgin English:
ow Akpos take dey cross men road for naija luk rite and left incase car and bike dey com,
con look up incase aeroplain wan fall,
look down for bomb,
con look back incase kidnappers dey come,
look ur side con hold ur bag tight and watch d person dey ur sides incase dem be pick pocket,
then run zig zag to avoid straight bullet
Depending on your browser you will need to...
English:
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand