Playing

Pidgin English > Proverbs(Photos) More
Members (Pidgin English > Proverbs) More
Pidgin English >> Proverbs(Featured Translations)
Asked by: Rose .
Translations (2) .
Translate
to
Yoruba
Igbo: nná»á», kedu ka ị mere
Asked by: emma lewis .
Translations (1) .
Translate
to
Igbo
Pidgin English >> Proverbs
Pidgin English >> Proverbs: No matter how lizard dey do press up e no go get chest like aligator
chi2 .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: Na for old age ashewo they know the value of pikin
Trey_kendricks .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: Rolling stone of course na person push am now!
Nneoma .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: Okpolo eyes nor be open eye
AmobiUgo .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: Cockroach wey dey form swagger… if e summersault reach fowl place na for lindaikeji dey go read im tori
chi2 .
Translations (2) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: Monkey no fine but him mama like am
DaveToriola .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: No matter how your temper hot reach, e nor fit boil beans
AmobiUgo .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: E go better na e go better, na im make ibo man still dey Kano
chi2 .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: Escort me, Escort me, naim slave trade take start.
chi2 .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Proverbs: Every mallam with em own kettle, every aboki with em own radio.
chi2 .
Translations (1) .
Add Translation

Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand
