Playing

Pidgin English > Jokes(Photos) More
Members (Pidgin English > Jokes) More
Pidgin English >> Jokes(Featured Translations)
Pidgin English >> Jokes
Pidgin English >> Jokes: Chai, i nor fit believe am, abeg who fit know say the person wen dey this picture na chika ike...anyway she still fine sha
victormusa .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes:
Akpos mama - Akpos how school today na my pikin?
Akpos - ahh mama, today make sense oh we do plenty thins today, i even do one science
Akpos mother - Akpos how was school today my son?
Akpos - Mum today was fantastic, we did alot of things o, i even did a science experiment that bombed the school
Akpos Mother - Wow! that is good my son, you school is good with interesting activities for children, i like it, so what will you be doing tomorrow in school?
Akpos - which school? i said i bombed tht school today, the principal said i should give you this letter to come to school tomorrow so you can see w
Naija-Jokes .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes:
Warri grammar school student go excursion to egypt. for the tomb wey dem bury Pharaoh dem write "1102BC" The teacher con ask them "who no
The students of Warri Grammar School went on excursion to Egypt. On the tomb of Pharaoh was written "1102BC".
The teacher now asked "who knows what this means?"
Nobody except Akpos raised his hand but the teacher was not comfortable and pretended not to take notice of him.
She then asked again and yet only Akpos' hand was still up
So she allowed him to answer. Akpos said "that is pharaoh's bb pin"
Naija-Jokes .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes: See wetin rain for Lagos dey cause. dem catch one woman wey don marry ontop of one man wey never marrry bed wey dey live for three street
chineloneche .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes:
Akpos return one woman purse wey lose for market one day
d woman con happy dey bless akpos, as she open the purse she con comfuse talk say...(more)
Naija-Jokes .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes: For church one sunday after d pastor don preach finish, he con tell the congregation say next sunday he go preach about lairs say make
Naija-Jokes .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes:
One huzband come back house from church one day, he con greet him wife, carry her up round the house.
D wife con dey suiprise dey happy dey...(more)
Naija-Jokes .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes:
...(more)
Naija-Jokes .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes: Na wa oh...abeg, how go fit flush this kind toilet na, abeg make una epp
preciousonochie .
Translations (1) .
Add Translation
Pidgin English >> Jokes:
Akpos com back from work con dey bone face wife - weytin happen? Akpos - I get small problem for my office wife - your problem na awa
The Akpos comes home from his office very upset.
Wife - What happened?
Akpos - I have some problems in my office.
Wife - All the problems are ours!
(more)The Akpos comes home from his office very upset.
Wife - What happened?
Akpos - I have some problems in my office.
Wife - All the problems are ours!
Akpos - So, then a secretary in our office is pregnant for us.
The wife fainted.
(less)
Naija-Jokes .
Translations (1) .
Add Translation

Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand
