Playing
Home >> Pidgin English >> For church one sunday after d pastor don preach finish, he con tell the congregation say next sunday he go preach about lairs say make every body prep
Pidgin English: For church one sunday after d pastor don preach finish, he con tell the congregation say next sunday he go preach about lairs say make every body prepare dem self, him con tell them make dem go read MARK 17vs 1 to the end d next sunday the pastor con ask the church " if u know say you read MARK 17vs 1 to the end raise up ur hand" na yim almost everyboy for the church raise hand up, the pastor con talk say " well all of una wey raise up una hand na una i wan preach to because nothing lik
Depending on your browser you will need to...
English:
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand