Playing
Home >> Pidgin English >> papa ask him pikin papa - ani time wey i beat u, how u take dey do make u no vex too much pikin - hmm papa, i go just go inside toilet, on dey clean
Pidgin English:
papa ask him pikin papa - ani time wey i beat u, how u take dey do make u no vex too much pikin - hmm papa, i go just go inside toilet, on dey clean the toilet papa - very good boy, but how dat one take dey help you control yur anger na? papa ask him pikin papa - ani time wey i beat u, how u take dey do make u no vex too much pikin - hmm papa, i go just go inside toilet, on dey clean the toilet papa - very good boy, but how dat one take dey help you control yur anger na? pikin - i dy use ur tooth brush take dey clean d toilet papa
Depending on your browser you will need to...
English:
Father asks his son
father - whenever i hit you, how do you control your anger?
son - hmm dad, i go into the toilet and clean the toilet sit
father - that is very good by boy, but how does that help you control you anger?
(more)Father asks his son
father - whenever i hit you, how do you control your anger?
son - hmm dad, i go into the toilet and clean the toilet sit
father - that is very good by boy, but how does that help you control you anger?
son - i used your thoot brush to clean the toilet daddy
(less)Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand