Playing
Home >> Pidgin English >> Akpos mama - Akpos how school today na my pikin?Akpos - ahh mama, today make sense oh we do plenty thins today, i even do one science experiment wey b
Pidgin English:
Akpos mama - Akpos how school today na my pikin?
Akpos - ahh mama, today make sense oh we do plenty thins today, i even do one science experiment wey bomb the school
Akpos mama - ah dat una school make sense oh, una dey do interesting things oh, na which one una go do tomoro for school again?
Akpos - which sku? i say bomb d school, the principal say make i give you this letter say make you come school come see weything i do
Depending on your browser you will need to...
English:
Akpos mother - Akpos how was school today my son?
Akpos - Mum today was fantastic, we did alot of things o, i even did a science experiment that bombed the school
Akpos Mother - Wow! that is good my son, you school is good with interesting activities for children, i like it, so what will you be doing tomorrow in school?
Akpos - which school? i said i bombed tht school today, the principal said i should give you this letter to come to school tomorrow so you can see w
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand