Playing
Home >> Pidgin English >> AKPOS WAEC RESULT DON FINALLY COME OUT Papa akpos : Akpos, i hear say una waec result don comw out, weytin be ur result?akpos: papa, u rememba effion
Pidgin English:
AKPOS WAEC RESULT DON FINALLY COME OUT Papa akpos : Akpos, i hear say una waec result don comw out, weytin be ur result?
akpos: papa, u rememba effiong wey dey carry first for class? hmmm e fail o
papa akpos : ahhh na wa o, wytin happen?
akpos : u rememba wasiu wey dey com here come teach me, him too fail
papa akpos : hmm na wa o, y dey con fail like dat na
akpos : papa, i no no o, na so we see am, even chukwudi wey carry f
Depending on your browser you will need to...
English:
AKPOS WAEC RESULT IS FINALLY OUT
Papa Akpos: Akpos,I learnt your WAEC result is out.
Akpos : dad you remember effiong the genius? he failes
Papa akpos : ohhh, what happened?
(more)AKPOS WAEC RESULT IS FINALLY OUT
Papa Akpos: Akpos,I learnt your WAEC result is out.
Akpos : dad you remember effiong the genius? he failes
Papa akpos : ohhh, what happened?
Akpos : you know wasiu that comes here to teach me also failed
Papa apkos: hmmm why the massive failure
Akpos : dad i dont know o, thats how it happened, even chukwudi that took first in the cowbel competition? he failed too
Papa akpos : what of your own r(less)
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand