Playing
Home >> Pidgin English >> Naija police ...... After dem finish to dey check everytin for one man motor and everytin dey correct Police - Abeg borrow me ur phone make i call my
Pidgin English:
Naija police ...... After dem finish to dey check everytin for one man motor and everytin dey correct Police - Abeg borrow me ur phone make i call my friend abeg
Driver - Oga abeg, i no get credit abeg
Police - Oga so you no get credit for ur phone, so if u get accident now how u go take call ur people to come carry u ? oya park !!
Depending on your browser you will need to...
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand