Playing
Home >> Pidgin English >> One woman born baby boy inside BRT bus d woman enter the bus from Irawo bus stop con dey go iyanu ipaja born the pikin around 9am today for mile 12/ke
Pidgin English: One woman born baby boy inside BRT bus d woman enter the bus from Irawo bus stop con dey go iyanu ipaja born the pikin around 9am today for mile 12/ketu, Lagos. The woman start to dey feel somehow as she enter the bus, the women wey dey inside the bus con notice am kon join hand help her born the baby kon cover her as dem con trans-load the men to another BRT bus
Depending on your browser you will need to...
English:
English
English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand