Playing
Home >> Pidgin English >> One man write for one forumour politicians go dey travel up and down, dem go go europe for school, go paris go do enjoyment, dem go go dubia go do sho
Pidgin English:
One man write for one forum
our politicians go dey travel up and down, dem go go europe for school, go paris go do enjoyment, dem go go dubia go do shopping, dem go even go US go do their own work. the only thing wey dem dey do for naija na to do der burial, abeg i wan ask onw question, naija na burial gound?
Depending on your browser you will need to...
English:
A man writes on the forum:
Our politicians go to Europe for education, to Paris for holidays, to Dubai for shopping, to the US for work. They only want to go to Nigeria for being buried here. I want to ask: Is it a cemetery?
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand