Playing
Home >> Pidgin English >> A Typical Nigerian way of sending someone on Errand MAN: Go and buy me bathing Soap.If Lux na N70 buy am, but if Lux no dey, buy Joy soap. If Lux dey,
Pidgin English:
A Typical Nigerian way of sending someone on
Errand
MAN: Go and buy me bathing Soap.If Lux na N70 buy am, but if Lux no dey, buy Joy soap. If Lux dey, but dem dey sell am N80 andJoy soap na N70, buy Joy soap.But if Joy and Lux na N80, buy Lux soap. If the two soaps no dey,buy.
Anyone wey Good Wey be N70 .
KID:bros, abeg, wetin u wan really buy?
Depending on your browser you will need to...
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand