Playing
Home >> Pidgin English >> Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap.Leave matter for M
Pidgin English:
Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.
Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap.
Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
The difference between kpekere and plantain chips na packaging.
Depending on your browser you will need to...
English:
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand