Playing
Home >> Pidgin English >> Hi sister I found your number on my partner's phone ,not only your number but you the only one I managed to find your Facebook , I know his marri
Hi sister I found your number on my partner's phone ,not only your number but you the only one I managed to find your Facebook , I know his married man but we have kid together , he lied to me his divorced and the facts I live outside London didn't manage to know the truth , but anyway I just want to know if you are his wife , because you need to know about this cheating man , please contact me , I got to talk to you , and if you not his wife please help me to contact his wife
Depending on your browser you will need to...
Pidgin English:
how far my sister, i see ur number for my bobo phone, no be only ur number but na only u i manage see for facebook. I sabi say hin don marry but we get oikin together. Hin tell me say hin don divorce but i no say na lie, and na obodo oyinbo i dey so i no fih sabi if hin dey lie. Anyhow sha i just wan know if na u b hin wife, bcos u gats know about this man wey hin prick no fih dey one place. Abeg call me, if u no b hin wife but u sabi hin wife help me call her
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand