Playing
Home >> Pidgin English >> Make una Good Morning, see the things wetin dey happen for Naija today: First of all $1=#320 FG dey sue Turkish Airlines because them be abuse some
Pidgin English:
Make una Good Morning, see the things wetin dey happen for Naija today: FG dey sue Turkish Airlines because them be abuse some Nigerian Passengers rights. Ijaw Youth Council don warn Buhari make him stop security agents from arresting Ijaw and Delta Youths Our ex presido Jona say Movement for the
First of all $1=#320
Naija win Sweden for the match wey dem play for weekend for Rio Olympics with the score of 1-0.
Depending on your browser you will need to...
English:
English:
English:
Good Morning Nigeria, Find below headlines in Nigeria Today
The Dollar to Naira Exchange rate is now 1:320
FG sues Turkish Airlines due to abuse of rights of some Nigerian Passengers
Nigerian team qualifies to the quarterfinal with a goal against Sweden in Rio Olympics
(more)Good Morning Nigeria, Find below headlines in Nigeria Today
The Dollar to Naira Exchange rate is now 1:320
FG sues Turkish Airlines due to abuse of rights of some Nigerian Passengers
Nigerian team qualifies to the quarterfinal with a goal against Sweden in Rio Olympics
IYC warns Buhari to discourage security agents from arresting Ijaw and Delta Youths
Ex president Goodluck Jonathan says Movement for the Emancipation of the Niger Delta ((less)
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand