Playing
Home >> Pidgin English >> Ibo man, yoruba man and one hausa man los inside forest and den d cannibals catch them. the oga for d cannibals con send dem say make dem go inside fo
Pidgin English:
Ibo man, yoruba man and one hausa man los inside forest and den d cannibals catch them. the oga for d cannibals con send dem say make dem go inside forest go pick 10 desame desame kind of fruit come if dey no wan die. the 3 men con enter forest na to go look for d fruit,
The yoruba man con come with 10 apples
d oga con tell am say make im swalow d fruit and make e no squez him face as e dey swallow am or e go kill am, e swallow d first one ans e dey swallow d second one
Depending on your browser you will need to...
English:
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand