Playing
Home >> Pidgin English >> *Boy calling into radio program:* Hello, I just find one bag wey get $100,000.00 and I.D and card of one Mr. Ifeanyi wey dey live for Ikoyi. *Radio
Pidgin English: *Boy calling into radio program:* Hello, I just find one bag wey get $100,000.00 and I.D and card of one Mr. Ifeanyi wey dey live for Ikoyi. *Radio Presenter:* You be better pikin. So u wan return the bag, abi? *Boy:* No oh. I dey craze? For what? I just wan dedicate song to am. Abeg play "Chop my money" by P-Square for am. Thank you
Depending on your browser you will need to...
English:
Igbo Nkemakolam
English
Pidgin English
Say something and translate it into Hausa, Igbo, Pidgin or Yoruba. Find names, words, proverbs, jokes, slangs in Nigerian languages, and their meaning. Share photos and translations, record pronunciations, make friends. | An NgEX brand